JONILAR

JONILAR

Lyrics: Keeny Ice ft Spicer – Elevate

by | Jan 18, 2018 | News

Intro:
Elevating!!! (Ne me fuaa ne na fu);
Jah jah still dey elevate me yeah yeah;
I fit dey sit down dey kai;
When I dey walk with tears for my eye;
Now I be rocket I dey fly to the sky;
Walaahi everything be Grace I no fit lie;

Bridge:
No be moi-moi no be beans oo;
(Yee no be beans oo)
No be moi-moi no be beans oo;
(Yee no be beans oo)
No be moi-moi no be beans oo;
(Yee no be beans oo)
No be moi-moi no be beans oo;
(Yee no be beans oo)

Hook;
No be say I dey form oo, my success is talking gon;
No be say I dey show body oo, success is talking gon;
Yee when I look around me;
Yee mehn I feel alright and I’m blessed, blessed;
I’m so blessed blessed I no stress; aii
But Jah never finish, he dey elevate me (elevate)
I swear he no finish, still dey elevate me (elevate)
Yeaa started from the bottom, now I dey elevate (elevate)
Jah never finish, he dey elevate me (elevate)
Elevate….!!!

Verse 1;
Yea started from the bottom now I’m here;
Wó bé this boy no dey here;
I came from nowhere, now I scatter everywhere;
Charlie see the fresh fresh designers I dey wear;
Ɖè mè kpe na fù anɔ zã dzi anɔ ŋlɔ ŋu le kplɔ ŋuti anɔ drè vèkatiwo ɖe tsɔ ŋuti;
Alo ma tsɛku ɖe tsàtsà dzi anɔ xle xɔgbati anɔ bù èzà ya mè ya bɔ tsɔ ŋuti;
Fifia gàmè sù vɔ nyè hã mè zù grandfrere;
Mè bɔ nà zà ɖe gàmè dzi, mè xɔ nà sa vrai;
Ne èle ɖu veve aa ɖè mè le tsɛ wò ntɔɛ;
Ne nyè be ŋu le ve dɔmè ne wòa ekà wò ntɔɛ;
Now all the big dreams start dey manifest charlie;
And every stage I climb, I spoil there charlie;
Now all the fresh girls wanna take a pic charlie;
But I for give baba God all the praise charlie;
SoundCheck.

Hook:
No be say I dey form oo, my success is talking gon;
No be say I dey show body oo, success is talking gon;
Yee when I look around me;
Yee mehn I feel alright and I’m blessed, blessed;
I’m so blessed blessed I no stress;
But Jah never finish, he dey elevate me (elevate)
I swear he no finish, still dey elevate me (elevate)
Yeaa started from the bottom, now I dey elevate (elevate)
Jah never finish, he dey elavate (elevate)
Elevate….!!!

Verse 2:
Yì mè dzè egɔmè aa meɖeke me xɔ dzìnye sè oo;
Gbésé yikewo mè xɔ aa ne èsiaa wò be dzi ya sò;
Wo be nyè me nugɔ yige oo, wo tà xèbìso;
But now my songs dey play for Bobo Dioulasso;
Wow, I no fit explain;
Then I dey walk walk but now I dey fly plane;
Through the rain, the pain and the skin pain;
I still got the fans addicted like caffeine;
Yehowa Mawu me ŋlɔ na etɔwo be oo ta me ŋlɔm be oo;
Mè to blùkɔ tsiɖi mè vɔa nyè me gba ŋugo oo;
Keteke mè nye lè dudzi, nyè me gà ya va megbe oo;
Mè gble mì ɖe baya mì me gà ya xem ke oo;
From Aflao to the world charlie;
And I dey drop the hits back to back charlie;
Its Two Bars on the beat I no dey shake charlie;
But I for give Baba God all the praise charlie;
SoundCheck;

Hook;
No be say I dey form oo, my success is talking gon;
No be say I dey show body oo, success is talking gon;
Yee when I look around me;
Yee mehn I feel alright and I’m blessed, blessed;
I’m so blessed blessed I no stress;
But Jah never finish, he dey elevate me (elevate)
I swear he no finish, still dey elevate me (elevate)
Yeaa started from the bottom, now I dey elevate (elevate)
Jah never finish, he dey elavate (elevate)
Elevate….!!!

Outro:
Elevate, elevate, elevate, elevate oo;
(Ne me fuaa ne na fu)
Still dey elevate oo;
Na na na na na na na;
(Ne mè ɖè gbè ko mɔamè le gble)
Spicer dey here so na na;
SoundCheck.
Two Bars on the beat.

End.

Playlists