JONILAR

JONILAR

Lyrics/Audio: Koqromoti Relases ‘Heart desire’

by | Jul 31, 2017 | Music

Koqromoti keeps stepping up his game as one the hard working new artiste gradually on the rise. He has just dropped a  new single,’Heart desire’ mixed by Dj Hobby together with the lyrics for everybody to vibe along.

IMG 2550 Edit 1

Kindly follow the link to download and don’t forget to also learning how to sing. Anticipate the video in few weeks.

DOWNLOAD

Intro:
Fargone
Dix be song fi di gal dem
KoQNation
Koqromoti in the building, and you know how we do it right?
Eeei,let’s go.
>>>Dapz-life-style, Street Vibez<<<
Verse 1
Gal I know sey
I no dey make things ryt
But u n I
we still get da vibe
Ebi this tinz
wey dey make me cry
No doubts wen I see u
den I start dey shy
But gal see I want make it right babe
Cos d things u dey do lately
Gal I wanna make it ryt
I wan make we shine
Things u dey do
U dey make me crae
Chorus
I swear walahi,walaahi.
Hmm,I swear walaahi
Babe…walaahi
See I swear walaahi
Eee…walaahi
Gal I swear walaahi
Eee…walaahi…(Koqnation).
Bridge
Vibe wd me on d low
U n I go go
Nobody else go know
Take it slow
Hook
Ohemaaaa…
Verse 2
U b ma heart desire
U dey put me on fire
24/7 me I never go retire
U 4 know right now sey
Na u I require.
Hmn,I require!
Repeat verse 2
Eee,I require!!!
Written by Young Eli (TVM Soldier)
© Koqnation music

Playlists