Yeah yeah
Yeah yeah
Yeah yeah
Yeah eeh yeah eeh
Yeah yeah
Yeah yeah
Yeah yeah
Yeah eeh yeah eeh
I no fit wait to see my dreams come true
Always prepared I no want life to hit me impromptu
I’m chasing my dreams you for chase yours too
Everybody get some demons you face yours too yeah
Where the jealousy go take us to
Why some people dema thing you dey compare yours to
My own go come you go get yours too
I get my life I no dey care what you dey take yours do yeah
I base for my one corner
I dey do my thing for my one corner
Wo be miawo mi me le ɖeke me oo mi me gbe oo vɔa ne fa kpitsi aa miawo wo yɔna
We dey work dey work me le bɔbɔɛ oo ta ne ekpɔ viɖe aa show appreciation
I tire for street so I for get money change location mm hmm
It’s my life and I just want live it my way yeah ehh
You no dey like me fine but don’t stand in my way yeah eeh
It’s my life and I just want live it my way yeah ehh
You no dey like me fine but don’t stand in my way yeah eeh
Life After Pandemic: Keeny Ice Heals The World With Sound Check EP.
It goes beyond what the eye sees, lotta crazy thoughts in my head got my mind bleeding
Like Moses I’m trynna part seas but the universe is getting cold it got me sneezing
It’s my freaking life and I’m living it
I just wanna step outta the dream and start living it
Trynna graduate from fantasizing to owning it
I’m quitting all the talking and plotting I’ll start doing it
Yeah cus where I from we no get option
Hustle or go hungry nobody go dash you nothing
It’s dog eat dog on these streets and on these streets the gangstas dey move in silence and with caution
Tsoo nyea mè dzè anyi ɖe asia me xoxo ee labe nuɖekpekpe mè wɔ aa people go talk anyway
Vɔa ɖe nyè me lè tsɛ̃ wo oo mè le dzi ga labe success be rented and the rent is due everyday
It’s my life and I just want live it my way yeah ehh
You no dey like me fine but don’t stand in my way yeah eeh
It’s my life and I just want live it my way yeah ehh
You no dey like me fine but don’t stand in my way yeah eeh
It’s my life and I just want live it my way yeah ehh
You no dey like me fine but don’t stand in my way yeah eeh
It’s my life and I just want live it my way yeah ehh
You no dey like me fine but don’t stand in my way yeah eeh
Written by: Keeny Ice | Produced by Hairlergbe
Listen here